LYRICSMUSIC🇳🇬 NIGERIA GOSPEL

Prinx Emmanuel – Bigger (Odogwu)

Bigger (Odogwu) by Prinx Emmanuel

Follow Us On
WHATSAPP GROUPTELEGRAM CHANNEL
Prinx Emmanuel – Bigger (Odogwu)
Prinx Emmanuel – Bigger (Odogwu)

Prinx Emmanuel Bigger (Odogwu) Download Mp3 & Lyrics

Nigerian well renowned gospel singer and Pastor Prinx Emmanuel drops off a captivating new worship single tagged Bigger (Odogwu).

This song is available here at GospelHome alongside it’s lyrics and it was released in 2023.

Prinx Emmanuel Bigger (Odogwu) Lyrics

Chorus

Our father
Wey dey for Heaven
Nobody fit collect the chair where you sitdown

Our Baba
We gbadun your matter
And we throway salama
Cause na you hold us down

ALSO CHECK:   NF – Wait

These other gods
Wey dem dey carry for pocket
I cannot relate
Cause my father is not their mate oh

These other gods
Wey dem dey keep for apartment
All of them are worthless
And I just dey laugh

(Cause my father is bigger than)
Odogwu

Verse

Your actions are not accidental
Only you no contester
Only you for the Center
Everything I Surrender
You dey give me bonanza

Ah ah ewo
At the mention of your name oh
And as you step in at the place
Every other power go mellow
Everywhere go dey rearrange oh

ALSO CHECK:   DOWNLOAD: Hezekiah Walker – God Favored Me

Nobody fit say no
Number One cha cha cha
Original Abba father
Everything go Sha bra bra
Only you oga kpata Kpata Kpata

DOWNLOAD AUDIO/MP3

Download Below!

audio Title: Bigger (Odogwu)Artist: Prinx Emmanuel

DOWNLOAD MP3

What do you think about this song?

We want to hear from you all.
Drop your comments

Upload your Song

Related Articles

Leave a Reply

Back to top button
Mastodon