Prinx Emmanuel – Zoe Mp3 DOWNLOAD LYRICS

Multi Talented Nigerian popular Gospel singer and worship leader popular known by his stage name Prinx Emmanuel drop new Gospel Worship Song Titled Zoe
Download Mp3 song below and share with your love once 🥰
Lyrics ZOE – Prinx Emmanuel
intro:
Cause i have Zoe…., Zoe, Zoe, Zoe
i can never fail…. no way, no way, no way
elelele……
imode
brother Nwachukwu ……………….. ok
abeg don’t be sleeping on a bicycle
more than a conqueror is not a guy name
And when you look
E no dey show for my face
but when e reach the time to show working
I get on my knees
And then everywhere begin dey vibrate
Then you go know say
I be mister extraordinary
I’ve got the life of God in me
I no dey carry body
Anywhere weh failure dey
is not my territory
And I no come here to brag
This one na testimony
chorus:
cause I have
Zoe… Zoe, Zoe, Zoe
I can never fail……
no way, no way ,no way
imole de……. o de, o de, o de
we are singing halle…….
halle, halle, halle
cause I have
Zoe… Zoe, Zoe, Zoe
I can never fail……
no way, no way ,no way
imole de……. o de, o de, o de
we are singing halle…….
halle, halle, halle
Akanchawa raise to power 90
if you know wetin I carry
holy spirit my paddy
And I operate in…… anakazo
e dey be like say na jazz oh
everything I do precise oh
And I’m living the supernatural life
I be mister extraordinary
I’ve got the life of God in me
I no dey carry body
Anywhere wey failure dey
is not my territory
And I no come here to brag
This one na testimony oh
cause I have
Zoe… Zoe, Zoe, Zoe
I can never fail……
no way, no way ,no way
imole de……. o de, o de, o de
we are singing halle…….
halle, halle, halle
cause I have
Zoe… Zoe, Zoe, Zoe
I can never fail……
no way, no way ,no way
imole de……. o de, o de, o de
we are singing halle…….
halle, halle, halle
cause I have
Zoe… Zoe, Zoe, Zoe
I can never fail……
no way, no way ,no way
imole de……. o de, o de, o de
we are singing halle…….
halle, halle, halle
DOWNLOAD AUDIO/MP3Download Below!
What do you think about this song?
We want to hear from you all.
Drop your comments

