Frank Edwards – The Lover MP3 DOWNLOAD Lyrics
Multi Talented Nigerian popular Gospel singer and worship leader popular known by his stage name Frank Edwards drop his newly Released Gospel Worship Song Titled The Lover.
Frank Edwards is a man after God heart who devoted himself towards the spreading of God word via Gospel song.
Download Mp3 song below and share with your love once 🥰.
Lyrics: Frank Edwards – The Lover
GOD i say make i hail you wetin you do for my
life just dey wonder me oh
No be say na me know pass but na you wey
dey give me pass mark oh
How you do all the things you dey do for your
boy i no know
If i say make i start to dey count all your
blessingse no go finish
Day by day you dey lead me go your way you
too love me that is why you never let me fa no
no
Big papa when you Big you Big abeg i too
gbadu you shey you know i’ll never let you go
no no
Awesome God Awesome God
Na you be the lover lover awesome God
Awesome God Awesome God
You never let me fall oh
Awesome God Awesome God
Na you be the lover lover awesome God
Awesome God Awesome God
You
never let me fall oh
You are awesome awesome awesome God oh
365 in a year you never left me for a day
Your Love deeper than the ocean
And your steady watching over me
Steady watching over me like a baby
Stainless cus you made me untouchable
I’l be chilin in your presence i know devil no
fit touch me
Im the apple of your eyes thats incredible
I’m cruising on a holy ghost auto pilot
Shey na you wey just dey carry me dey go
dear Godi cant thank you enough my hands
up this boy is greatful
Im gonna tell the whole world of how you
changed my life
Awesome God Awesome God
Na you be the lover lover awesome God
Awesome God Awesome God
You never let me fall oh
Awesome God Awesome God
Na you be the lover lover awesome God
Awesome God Awesome God
Yo
u never let me fall oh
DOWNLOAD AUDIO/MP3Download Below!
What do you think about this song?
We want to hear from you all.
Drop your comments

