LYRICS🇳🇬 NIGERIA GOSPEL

Frank Edwards – Happiness

Follow Us On
WHATSAPP GROUPTELEGRAM CHANNEL

Frank Edwards – Happiness, mp3 Download, Audio, song, music

DOWNLOAD MP3: Frank Edwards – Happiness

DOWNLOAD MP3: Frank Edwards – Happiness

Frank Edwards Talented Gospel singer dash out new song Title Happiness, Download Audio song below and drop Your Comment below

Frank Edwards – Happiness

DOWNLOAD MP3

Frank Edwards – Happiness Lyrics

And me already know say happiness is key
And You already know say worry worry cannot change a thing
That’s why the Bible tell me say in every situation, say make I praise praise

Say when You see me dance E be like say na craze I dey dance like David
Lord I thank You for the love, the life, protection, and salvation

Why You love me this o? Tell me why You love me like this o?
Abeg leave me make I dance, Every time You see me dancing
Please I no go wait, Come dance with me
Everytime You see me smiling, I just wanna make You smile too

ALSO CHECK:   (Music) Frank Edwards – Chioma [Afro Vibe]

As You dey dance Make You carry Favour, blessings, grace, miracles
Favour o, blessings, grace, miracles
Anything wey You want, Blessings, grace, miracles
Make You carry Favour, blessings, grace, miracles

When dey fire fire, My God just dey cover cover
Everything dem do e dey bounce back, Na God dey play my soundtrack

Ah! na baba God be Okaka, Na him dey make me call him my Papa
Each and everyday You make me wonder wonder, You no dey play me wayo o
Poverty go low low low, Sickness go low low low, God You love me, love me

Tell me why You love me like this o
Abeg leave me make I dance, Every time You see me dancing
Please I no go wait Come dance with me
Everytime You see me smiling, I just wanna make You smile too
As You dey dance Make You carry Favour, blessings, grace, miracles
Favour o, blessings, grace, miracles
Anything wey You want, Blessings, grace, miracles
Make You carry Favour, blessings, grace, miracles

ALSO CHECK:   Frank Edwards – Miye Ruwe (I Praise You)

{Happiness is key, Worry no dey help
Everything is working, Working for Your good }x2

{Oya dance now Like a winner man (Ehen)
Praise the Lord, Move Your body, Hallelujah }x2

Abeg leave me make I dance, Shebi na the word of God be my medicine?
Na goodness and mercy na dem go dey follow me
Even if I like I go do shakara for them
From glory to glory na em be my story eh, Na na na na na na

As You dey dance Make You carry Favour, blessings, grace, miracles
Favour o, blessings, grace, miracles
Anything wey You want, Blessings, grace, miracles
Make You carry Favour, blessings, grace, miracles Ahhh!

DOWNLOAD AUDIO/MP3

Related Articles

Leave a Reply

Back to top button